T classic fall in love lyrics
- t classic fall in love lyrics
- t classic ft mayorkun fall in love lyrics
- fall in love lyrics classic
- the fall classical lyrics
I done fall in love baby oh oh (baby o I done fall in love).
We used to play Hide and Seek, it was so Romantic And anytime you leave me girl e dey always be like say I sick (o lo lo lo lo) She's just 19, and She dey.!
T-Classic feat. Mayorkun - Fall in Love Lyrics
Classical boy (Shabalistica!)
Yeah
Seri maka buri
Uhn yeah yeah yeah
Mayorkun baby, it killertunes...
We use to play hide and seek
It was so romantic
And anytime you leave me girl
E dey always be like say I sick
She's just 19
and she dey burst my thing
She be the only girl
wey go fit to give me that kind thing
Tell me something wey me I no know
If love no be so girl
There is wahala (There is wahala)
And your father sef na old soldier baby o
If I go pass my boundary o
There is wahala (There is wahala)
I no fit lie for you,
I done fall in love baby o (baby o I done fall in love)
And anything I go fit buy for two
I done fall in love baby oh oh (baby o I done fall in love)
See, but your mama don't want us to be
Your daddy don't want us to stay
See can't get you out of my head
See but your mama don't want us to be
Your daddy don't want us to stay
E dey do like make we run away
Say look at me
I no be that kind person
Me I no dey beg person
On this kind matter o
Katowi katofo maami
The girl don grab my thin
- t classic. fall in love
- classical falling in love